Live Analytics
Comments 0
Rema - Charm (Lyrics) Analytics Table
Income Estimates for Rema - Charm (Lyrics)
Based on this YouTube video's total view count of 5.00M views and industry-standard rates, the estimated total earning is $3.50K - $10.0K through ad revenue. Historical data is not yet available to calculate daily, weekly, or monthly averages.
About Rema - Charm (Lyrics)
Explore Rema - Charm (Lyrics) with 5,000,690 views, 28,295 likes, and 753 comments. Experience the impact of this video content that has captured audience attention.
Rema - Charm (Lyrics) Rema - Charm Get it here: Follow Rema https://www.instagram.com/heisrema/ https://www.facebook.com/heisrema https://twitter.com/heisrema https://soundcloud.com/heisrema 📸Image Taken From https://unsplash.com/ 📱Follow me on https://www.instagram.com/dan___music/ https://web.facebook.com/Danmusic4/ Song Lyrics: London Another banger! Come here wetin dey worry you Bring body make I rock am yeh yeh I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you Why you wan dey buga won Shey you be kizz daniel ni You better drop your body armor Soco sofry with this body Make we run am on a low-key Baby you know me E get as you go move wey I no go gree Come make I drive your hm Come make I drive this your jalo-py Baby allow me tip you off with allowee See body o ( See body see body o ) Egba mi o ( egba mi egba mi o ) E dey burst my bololo E dey burst my bololo Please help me o me I don jam wetin pass me o Come here wetin dey worry you Bring body make I rock am yeh yeh I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you Why you wan dey buga won Shey you be kizz daniel ni You better drop your body armor You too dey form with this love of a thing baby eh lend me lend I get pounds for you you wan dey do like say eh Naira no dey end You too dey stiff dey do like say your waist no dey eh e no dey bend Oya follow my command baby do like I do Baby front and back Gimme boom baka boom Soco sofry with this body Make we run am on a low-key Baby you know me E get as you go move wey I no go gree Come make I drive your hm Come make I drive this your jalo-py Baby allow me tip you off with allowee Come here wetin dey worry you Bring body make I rock am yeh yeh I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you Why you wan dey buga won Shey you be kizz daniel ni You better drop your body armor Soco sofry with this body Make we run am on a low-key Baby you know me E get as you go move wey I no go gree Come make I drive your hm Come make I drive this your jalo-py Baby allow me tip you off with allowee Lyric video for Charm by Rema on Dan Music #Rema #Charm #DanMusic Contact - [email protected] Tags: lyrics rema charm,charm sped up tiktok song,i get money pass your papa,bring body make i rock am,me i don jam wetin pass me oh
About YouTube Real-Time View Count
With SocialCounts.org’s view counter, track your YouTube video’s live view count and YouTube likes count in real time with fast, reliable updates.
Watch every YouTube video live view count rise with our real-time YouTube views tracker—built for accuracy and minimal delay.
Follow YouTube real time views as they happen, using our dedicated view counter for YouTube videos.
Get up-to-date live view count on YouTube and see real-time growth with SocialCounts.org’s smart tracking tools.
Embed Widget
Parameters:
fullscreen=true- Fullscreen countergraph=true- Live graph chartcounter=0/1/2- Select counter (0=likes, 1=views, 2=comments)
URL
Click to copy the embed URL to your clipboard

