Live Analytics
Comments 0
VOC -- Ova Sabi Analytics Table
Income Estimates for VOC -- Ova Sabi
Based on this YouTube video's total view count of 13.5K views and industry-standard rates, the estimated total earning is $10 - $27 through ad revenue. Historical data is not yet available to calculate daily, weekly, or monthly averages.
About VOC -- Ova Sabi
Explore VOC -- Ova Sabi with 13,597 views, 346 likes, and 133 comments. Experience the impact of this video content that has captured audience attention.
"Ova Sabi" is track number 3 on VOC's EP titled "TRAMAD̶U̶L̶L̶SENSE" You can support VOC by buying his EP here :-https://vocmusic.bandcamp.com/album/tramad-u-l-l-sense Lyrics Intro Mister Mister Mister VOC, huh?! Mister Mister Mister VOC, uh! Verse 1 Cameroon na school wey all man na teacher Na big church wey all man na preacher Na very big quata wey for dey all man like sisia Big jambo house wey all man wan for be katika Hospital wey all man be na docta Kitchen wey all ting wan for dey na on top bandah Moto wey inside all man for be na driver Bush wey all snake dem for dey na mboma Bar wey all man for smoke cigar Da weekend wey all man for go na Kwassa-Kwassa Play me na Bikutsi, massa play me na Makossa All man wan for be DJ say who go saka? Chorus Ova Sabi na the ting wey e di ki we Shoe di shine so, but pipo daso wan for add na Kiwi Carpenter di tell you say na yi fit fix ya TV Tailor wan for sew raincoat witi Ashwabi Ova Sabi na the ting wey e di ki we Shoe di shine so, but pipo daso wan for add na Kiwi Carpenter di tell you say na yi fit fix ya TV Tailor wan for sew raincoat witi Ashwabi Bridge For play football, you Ova Sabi For fix moto, you Ova Sabi For fly aeroplane, you Ova Sabi For make music, you Ova Sabi Verse 2 Who be you for teh me ha for rap? Massa concentrate for bush on top da mbooh wey you di tap As you tap, me ah go rap You go listen, ah go shack Ah no sabi comedy, ah no fit argue Man No Lap Farmer wan for teh blogger ting for blog Virgin wan for teh pornstar ha for fock You be banker, but you Sabi all E dey like you go teh bricklayer ha for mould block Chorus Ova Sabi na the ting wey e di ki we Shoe di shine so, but pipo daso wan for add na Kiwi Carpenter di tell you say na yi fit fix ya TV Tailor wan for sew raincoat witi Ashwabi Ova Sabi na the ting wey e di ki we Shoe di shine so, but pipo daso wan for add na Kiwi Carpenter di tell you say na yi fit fix ya TV Tailor wan for sew raincoat witi Ashwabi
About YouTube Real-Time View Count
With SocialCounts.org’s view counter, track your YouTube video’s live view count and YouTube likes count in real time with fast, reliable updates.
Watch every YouTube video live view count rise with our real-time YouTube views tracker—built for accuracy and minimal delay.
Follow YouTube real time views as they happen, using our dedicated view counter for YouTube videos.
Get up-to-date live view count on YouTube and see real-time growth with SocialCounts.org’s smart tracking tools.
Embed Widget
Parameters:
fullscreen=true- Fullscreen countergraph=true- Live graph chartcounter=0/1/2- Select counter (0=likes, 1=views, 2=comments)
URL
Click to copy the embed URL to your clipboard

